MILKY POF POF | Brodashaggi | Kehinde Bankole | Prince Nelson | Tobe Ugeh
HTML-код
- Опубликовано: 5 фев 2025
- Shaggi has found love with a cheerful "Milky Puff-Puff" seller, and their happiness seems unbreakable. But when challenges arise, will their love stand the test?
Watch now and find out! Don’t forget to like, subscribe, share, and comment!
Actors: Brodashaggi, Kehinde Bankole, Prince Nelson, Tobe Ugeh
Hey, subscribe to the Broda Shaggi channel and watch next comedy video first:
/ @brodashaggi
Here you will find a lot of funny videos, funny moments and short films!
Who’s watching 🌚😍😝
@iamshogbofor1
I’m ❤❤❤❤
❤❤
They don't use to shout on me I'm the last born 😅😅
@iamshogbofor1
I
Na dream come through for Shaggi. Opay done get their loan back. 😂😂😂😂
A like for Shaggi
Kehinde bankole is naturally beautiful ❤️ She killed the role👏❤️
Beautifully endowed
If shaggi is the best comedian in Nigeria gather here
I wish Broda Shaggi fit dey drop content everyday, I can’t just wait to dey see new content coming from Broda Shaggy and woos
‘My baby said 5million’ 😢😂😂😂😂😂 He turn to baby sharp! Sharp!!
Boot is Boot… if I headbutt you dem go hospitalize you for Bootcamp 😂😂😂😂
Una no dey sleep 😂😂
You na no Dey sleep 😂
Make we live comedy give shaggi 😂😂😂😂😂😂
Real on colos supposed act with brodda shaggi 😂 e go sharp😂😂😂
" Boot 🥾 is Boot o! " 😂😂😂
If I headboot you 😂😂😂
John Paul is in the wrong business with the wrongest boss.😂😂😂
Shaggi is too consistent ❤️ 👏 Naturally funny 😂😂
Not to forget the Handsome prince Nelson
#BRODA_SHAGGI Always LOVE You ❤️❤️❤️✌🏾🤩 from Sierra Leone 🇸🇱🇸🇱🇸🇱🙋♂️💯📌
Sierra Leone People 🇸🇱 Let's Gather here for BRODA SHAGGI🇸🇱🇸🇱❤️✌🏾🤩❤️🇸🇱🇸🇱
Kehinde Bankole is a very good actress 👏🏾👏🏾❤
Tobe dey craze 😂
Prince Nelson Bankole❤ and the young one really pulled it of.
Shaggy tank you😂😂😂
What have been waiting for
Shaggy you too good 😅😅😅😅😅😅
Broda shaggi too much lol😂😂
Broda shaggi Dey always give me joy✅😂
So shagyi don start to dey post for midnight like who dey go witch again 😂😂😂
"e get sister in case you wan do polygamous!"..... that one off me!!!! 🤣🤣🤣🤣🤣
Hwfar nah wetin dey 😂
Shagi do giveaway nah🎉
Shaggi again 😂😂😂
We are in this mess now
Need like 7 million customers 😂😂
Shaggi bad guy
As I see kehinde bankole I know say Shaggi go collect
Wakanda wey dey waka up and down 😂
Women are scorpions, vampires!!! 😂😂
Shaggi just sold him babe for 5milla😂
If shaggi made your night😂😂 gather here 😂😂😂
Kehinde Bankole my crush !
Laughter wan kill me for here o🥰😘🤩😍👍🌹❤️
Bîg Shark 🦈 drop the beat, Yo Yo 😂
I dey watch o @Shaggi💯
Shaggi 🙌🏾❤️🤣
He say "with an L"😂😂😂
I dey watch o 😂
😂 I thought Shaggi's luck, as well as that of Bilikis were too good to be true! I like the twist at the end. And, Tobe is such a mischievous, innocent, last-born, hungry apprentice! 🤭
My favourite lines from this skit are:
"Boot is boot...
If I headbutt you!"
"Mary and Joseph...
Now, now, pregnancy don enter."
😁 Well done to you and the team who dey consistently give us joy through these contents. Looor you! 💕
@Ayomide_Ruth
😂😂😂😂😂😂😂😂🙌🏾🙌🏾🙌🏾🙌🏾 dead soup
Omg Shaggi oo mapami nau 😂🤣🤣🤣🤣😂😂😂🤣.
Shaggi don see who e finally get small sense pass. 😂😂😂
Una wey carry head on top pillow dey watch, i dey greet oo😂😂
Shaggy you bi goat 🔥🔥
Shaggi 😂😂😂😂😂😂😂ahhhh...loorrr you from what's app
Biliki, there's no milk in this puff
Country hard, you go need press am well before the milk go come out
Na that part muzz me pass 😂😂😂
You're too much boss. I love you paaa. God bless the hustle. I still dey jam Dupe like this. Blessings!🙏
Werey say that's my lunch😂😂
Tobe and food 5&6😂😂😂😂😂,my Milky puff puff, it's my lunch nah, it's not even milky😂😂😂😂😂....
True true you dey hot soup 😂😂😂, finally I'm done watching, this is so so entertaining 😂😂😂😂😂😂,I just dey laugh like werey for here....
@maryclaire_nenye🎉
5 million Otilor!!😂😂😂
My Prince with the words ❤
Five million eh, cash or transfer 😂😂
Ms kehinde bankole so beautiful
It's because of kehinde bankole I'm watching this video my crush dat year,I still like your open teeth and dimple baby❤
#Broda_shaggi u kill it bro😂😂😂😂😂
I haven’t laughed this hard in a long time 😊
You Dey find few people 😂
The werey say na Mary and Joseph 😂
8:38 lols😂😂
0:13 we are in business now 😂😂
On colos don mad finish 😂
Love for Kehinde Bankole ❤❤❤❤
Biliki fine❤
Shaggi again❤❤😅
My ultimate fav Prince Nelson 😊😊😊
That work of art you see here is my work of art... 😮😮😅😅😅.
..... Imagine woman, "my baby said 5million.
Shaggi should be given grass to eat!
Shaggiiiiiiiiiiiiii😂😂😂😂😂❤❤❤❤
Shaggi has found love with a cheerful "Milky Puff-Puff" seller, and their happiness seems unbreakable. But when challenges arise, will their love stand the test?
Watch now and find out! Don’t forget to like, subscribe, share, and comment!
Actors: Brodashaggi, Kehinde Bankole, Prince...more
Nice one Nelson 😂
I no fit sleep 😭😂😍
See my Celebrity crush that year oo! Kehinde Bankole. 🥰
And she don dey old ohhh....
But she still fine.......
Unlike some women in that same industry.
❤️
You dey use your generation to play 😂😂😂
Shaggi never disappoints🔥😂
You people no dey sleep ni😂😂
Lemme put it like this, sometimes the beginning is the climax this is when john Paul said it's like you have anger issues, and the way he speak am like kilode 😊😊he is damn good with that voice😂😂
Habiolah30
😂 breakfast in Paris 😂 lunch in German and Diner in Singapore 😂
Big Shaggi one love from ijaw men ❤
That egbon no go see shibo WoLLAHI 😂😂😂😂
Am in ❤ with kehinde bankole, everytime i see her movies my heart beats
Tobe Don run😅
GG over 2.5 😂😂😂
Just continue playing shagi shagi I love you joor😂😂😂
The man said “ Basquit” 😂😂😂😂😂
My brain wann blow😂😂😂
Brother shaggi again ohh 😂❤
Omo they din collect biliki for shaggi hand oooo
Swears shaggi na clown 😂😂😂
Shaggi no fit hold the anger 😂
When Shaggi don collect 5 million, he still spoiled the work for his wife 😂😂.
Miss u Kenny ❤❤❤❤
First comment first time 🎉
Kehindle Bankole to the world❤❤
I love you shaggy the part "fuel" not "fwell"
I no go dey ke??😂
From Bilikiiiiiii to Bilikis😂
Shaggi you’re good 👍 😂
3am sharrp😂 who dey
Omo werey 😂😂
Gather here if you are awake
Ok sir
😂😂
Do give away
🤚
We are
Yo fam! First to comment
Much love broda shaggi ❤❤❤❤❤❤
8:26 basquiat😂
Lol
Jerking like it's wearing leggings
Oh damn it it's rhyming
Shaggi oooo😂😂
2:39
Lol
Boot is boot
2:54
I would have said mental issue but you're my boss 😂
12:37
That 5 million I will need you to send it back 😂😂
Shaggy wan craze
Mikey20786
Helen of Troy 😅😅